The Bochum Gateway to World Englishes |
||
Cameroon na some special countri fo Africa because i get two government language dem. Dis two tok dem na English and French. Di ting weh i make di countri kam bi as i deh again plenti na dis Pidgin English (Kamtok) weh di piple di tok am. Pidgin English nah language for piple weh dem no go skul but all Anglophone dem fit tok am. Countri tok dem too dem plenti for di countri na 270 contri tok deh fo Cameroon. Big difference deh between grammar (Standard English) and Pidgin English na why that weh teacher dem di vex plenty wen skul pikin dem tok pidgin for skul. Teacher dem tink say Pidgin di spoil skul pikin dem grammar. Today, man fit tok say plenti piple for Cameroon di tok two countri tok.
Pidgin English na some tok weh government, book piple, and piple weh dem own no dey no like am at all because dem member say i di spoil good grammar. Man fit di tok fo one language you wan see i change start tok fo another language (dis one na yi dem di call am say code-switching). Man no fit use am for government office and for skul na only for market and for haus weh man fit feel free for tok pidgin. Dis one no change di importance for dis tok i dong kame important soteh plenti pikin dem weh dem born dem for south west and North west province dem no know their kontri tok again. Na only Pidgin English dem di tok before dem wan go skul go learn grammar. Here, you can listen to the Kamtok version. © Bridget Fonkeu 2010 |
||||
|
||||
Contact Imprint |
© Christiane Meierkord and individual reviewers 2010 |